I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyashCheck am, na kpa goro kpaMe I know say everybody got to die on day buried six feet under golo taAje, why we no go jaiye o, wetin dey supTell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey supTo ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey supAbajo, to ni ki ma so mo, nothing dey supCause I no fit depend on talkDem go disrespect on topThen I show dem wetin dey supDey my own, na me know wetin dey comeYou’re waiting in vain, I’m overtaking againStart to dey dancePut your cap to the backIf you know say na kpa goro kpaCause I came with the gangDem know say we bad to the maxWe no come here to come gallivantI dey tell paddyman cause I wise like el talimanIf you no think am well e go hangDem go want carry chance wey you give dem spoil your danceAs for me that one no be my plansWetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of courseWetin you hear, wetin dem talk, I’m watching my back and facing my frontTruth dey bitter, needing no saltCause e no be rice and beans and ponmoMe and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey supAje, why we no go jaiye o, wetin dey supTell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey supTo ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey supAbajo, toni ki ma so mo, nothing dey sup
Pick dem one by oneMake me burst my gunPoisonous like a long pythonGunfiring, 911 dialingNever liked the sound of dem sirensThey only respect the money and the violenceSo I get to show dem wetin dey supI no be one of those men wey dey fear toto fuck nyashCheck am, na kpa goro kpaMe I know say everybody got to die on day buried six feet under golo taMake nobody tell my people make we try golo taBut if no be sake of one or two things you sef know say down you go downWetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of courseWetin you hear, wetin dem talk, I’m watching my back and facing my frontTruth dey bitter, needing no saltCause e no be rice and beans and ponmoMe and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey supAje, why we no go jaiye o, wetin dey supTell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey supTo ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey supAbajo, to ni ki ma so mo, nothing dey supCause I no fit depend on talkDem go disrespect on topThen I show dem wetin dey supDey my own, na me know wetin dey comeYou’re waiting in vain, I’m overtaking againThe way the act is the way you knowThat’s the impactThe beautiful impact that we have on the peopleThere’s a lot of music that’s out right now but the shit ain’t at- it ain’t life