Question song is sung by and . This song is penned by and composed by . This song was released on 24 Aug 2021.
Burna Boy - Question feat. Don Jazzy
Don jazzy again
It’s don jazzy again
It’s don jazzy ah don jazzy

If they wey dey chop I be tomato
Them no go ketchup
Oya kuro nbe na
Waso o n play be e mo
If they do you one kind
Maybe fun e one time omo to ma mess up

Anything you wish me that be your portion
Bad man no dey work o, man no be god o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of god and insha allah we dey move

Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no gеt answer
Question, but dem no gеt answer

…..
Na my cassava wey you dey look
Tell am say I know say wetin you do
When we go kerewa
Koto wi mo ni ko so o

Anything you wish me that be your portion
Bad man no dey work o, man no be god o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of god and insha allah we dey move ah

Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer

Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer